Avsnitt
-
Over time, many do not know how numerous the opportunities in Animal production are due to a lack of basic knowledge. Animal production is one key factor that boosts Nigeria's economy.
-
Saknas det avsnitt?
-
In today's edition of InsideNIGERIA, we will discuss major front-page stories of Nigeria's most influential newspaper, LEADERSHIP; THE NATION; THE PUNCH; THE DAILY TIMES, and THIS NIGERIA Newspapers this Tuesday.
-
Today we'll be discussing the seven-month face-off between the federal government and the Academic Staff Union of Universities (ASUU), which has taken a legal dimension with multiple suits challenging either party, filed at the National Industrial Court of Nigeria (NICN) Abuja.
-
On top wetin dey happen, we dey chuck mouth for the mata wey concern DNA on top Paternity fraud mata. We hear say one lady born twins with different papa after she sleep wit de two different papa the same day. Nai we say as de mata don enter did level, e fit be say plenty women nor even fit know de real papa of dem pikin bcos we also hear say some girls, wen dem wan marry, dem dey do farewell kerewa wit deir former bobo, and desame time, dem dey do wit de husband wey dem wan marry. Wen bele come, dem go say na man wey dem marry, but e possible say if dem do DNA test, na de bobo go get de pikin. For dis kind mata, we ask say dem suppose dey do DNA test for new born pikin? For Everyday Tori today, una go follow us chuck for dis tori wey don tie wrapper for our obodo Naija. For our trending stories segment, we go chuck mouth for BBNaija live eviction yesterday and plenty oda tori wey full ground. Make una carry chair sit down. Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter
-
In today's edition of InsideNIGERIA, we will discuss major front-page stories of Nigeria's most influential newspapers, LEADERSHIP; NATIONAL ECONOMY; THE PUNCH, THE NATION, and VANGUARD Newspapers this MONDAY.
-
Shirin na yau zai fara ne da kawo muku sharhin manyan labarun da Jaridar LEADERSHIP ta yau Litinin 12/09/2022 ta wallafa. Kana daga bisani mu kawo muku shirhi kan tattaunawa da jarumar Kannywood mai tashe, Hauwa Yusuf, jarumar fim ɗin Izzar So wadda aka yi da ita a LEADERSHIP Hausa. Akwai kuma Labarun Wasanni da ɗimi-ɗiminsu.
-
In this episode, we'll look at the declaration of the LMC as an illegal body by the FG.
-
Everyday Tori: As People Wey Get Beta Handiwork Dey Follow Steal, Wetin Dem Sey Mek Others Do? As People Wey Get Beta Handiwork Dey Follow Steal, Wetin Dem Sey Mek Others Do? On top wetin dey happen, we dey chuck mouth for the mata wey concern us today Friday. We hear for Tori sey operatives of the Edo State Police Command don arrest one medical doctor, Abbas Adeyemi Adebowale, wey kpai one cab driver, Emnanuel Agbovinuere, 39, and thief e moto. The Edo State Police Command wey parade di 36 year old Kwara State based medical doctor from Offa Local Government Area of Kwara State, sey di doctor administer sniper for the cab driver tek kpai am. Di tori come bi like one of King Ahab for Bible wey kill one poor man, Naboth for one small land wey e inherit from e family. We nor know wetin to call dis one; na greed abi na wetin? Dis na pesin wey bi medical doctor and e dey work for hospital o and e get opportunity to tek buy e own but na di one wey anoda man get, dey e eye. On top of de wahala for dis our Naija, na situation like dis come dey add fuel wey nor mek our kontri beta. We see our graduates wey get opportunity tek beta for life, dey cut corners. Dem nor wan wait sam sam for their turn as dem dey in hurry to mek am. Na e dey bring di yama yama tins we dey see for our society now. Dem dey join yahoo yahoo, join cult, kill papa, mama, girlfriend sek of sey dem wan belong. For Everyday Tori today, we dey ask sey how you go tek judge dis mata? Una go join us reason de way out of dis mata wey tie plenti wrapper. Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter
-
Barka Da Hantsi Nijeriya: Manyan Labarun LEADERSHIP Hausa ta 09/09/2022 Shirin na yau zai kawo muku sharhi ne a kan manyan labarun da Jaridarmu ta LEADERSHIP Hausa ta wallafa a makon nan. Jaridar ta samu nasarar tattaunawa da Mai Martaba Etsu Nupe. Akwai kuma sauran Rahotanni masu ƙayatarwa duk suna cikin jaridar. Haka nan sashen nan na zamantakewa na Madubin Rayuwa da labarun wasanni.
-
In this episode, we'll dissect plans by the Nigeria Football Federation (NFF) to hire a foreigner as Super Eagles' new coach. We'll also review the results of NPFL and EPL matches played over the weekend and other exciting stories.
-
On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de late gospel singer, Osinachi Nwachukwu mata ontop abuse for marriage. Dis woman wey God bless with beta voice just die like dat bcos of bit bit from her husband. Some pipo talk say wetin make Osinachi stay for de marriage till she die na bcos say she be gospel singer and bcos pipo know her well well for her church. Dis na bcos churches nor dey care about wetin women dey suffer for marriage, wetin dem know be say bible nor support divorce. For our tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata. Say e beta make woman die for marriage bcos she dey go church or bcos of family and society? When be di right to quit? Relationship Corner: "my baby resemble my neighbour, my husband say na DNA test go settle de mata" Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Today, one woman send us massage say she just born new pikin but de wahala be say di pikin resemble her neighbour. She say her husband don dey suspect say she do kuruke wit dier neighbour, say dem must do DNA test. She talk say she nor know wetin to do, say make we advise her. Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori. Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth. Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter
-
In today's edition of InsideNIGERIA, we will be discussing major front-page stories of Nigeria's most influential newspaper, LEADERSHIP; its sister publication, NATIONAL ECONOMY; THISDAY, and THE NATION newspapers this Monday.
-
Shirin na yau zai ƙunshi bayani a kan Azumin Ramadan kashi na biyu daga Shehu Isma'ila Umar Almaddah. Sai kuma sharhi a kan hirar da aka yi da jarumar masana'antar Finafinan Hausa ta Kannywood, Raliya Jibril sannan Sharhin muhimman kanun labarun da Jaridar LEADERSHIP ta yau Litinin 11/4/2022 ta ƙunsa. Kana akwai kuma Labarun Wasanni da dumi-duminsu
-
In this episode, we will look at Rivers United 10 game unbeaten run-in with their victory over Lobi Stars in the NPFL. We will also look at the division in the NFF Board over the appointment of a new Super Eagles Coach, transfer news, a preview of this weekend's EPL matches and other exciting stories.
-
On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth today for dis mass exodus of Nigerians to obodo oyinbo wey we wan call obodo Oyinbo tourism. Our youths nor wan send at all at all. Dem still believe sey their destiny abi luck dey obodo Oyinbo as nothing dey here to beta their future. The ones wey dey do Yahoo Yahoo, abi 419, e nor dey easy for dem too as EFCC and even Police dey dabaru their plans.
-
In today's edition of InsideNIGERIA, we will be discussing major front-page stories of Nigeria's most influential newspaper, LEADERSHIP; its sister publication, NATIONAL ECONOMY; VANGUARD, and THISDAY newspapers this Friday.
- Visa fler